Charly Boy Places A Curse On Buhari's Government Says "None Of Una Go Die Better"

"None of una go die better" Charly Boy criticizes the government for fighting Nnamdi Kanu yet failing to do same to herdsmen and Boko Haram
"When Nnamdi Kanu dey talk Biafra, dem send phytons to go killam.
Boko Haram dey terrorise dem dey dash dem money and amnesty. Herdsmen dey Kill my people, dem say give dem ur land so der cows can eat. See useless, incompetent, vagabonds in power. None of una go die better."

Comments